olywizzy – ghetto lyrics
Loading...
[verse1]
me i started from the ghetto o!
he no easy shey you know no o!
ko wo mi kpe nah my own o!
any other sh+t nah your own o!
omo for my hustle me i dey gallant
every night and day i dey pray and fast
omope no fit carry last
me i dey ongaaaad
[refrain]
awon olo fo fo son isoku soor
he no get life
he no get work
waisted omo iya elekoor
he no get feature ambition
f+ck all of dem me oo ri won
my vibe he be like machine gun
give dem back to back like goguasoor
straight bullet steady moo fun won
[chorus]
i pray for love and better day
hallelujah hey (2x)
Random Lyrics
- leroi.s – roi lyrics
- tripes – news lyrics
- 764 hamilton – carry on, gotta go west lyrics
- bone cabal – voices on fire lyrics
- benzeltyl – no second thought lyrics
- lee chae yeon (이채연) – same but different lyrics
- vushi – без чувств (no feelings) lyrics
- như quỳnh – lòng mẹ lyrics
- melissa schuman – how u gonna act lyrics
- harry quintana – 110 lyrics