omah lay – soso lyrics
[chorus]
soso take my pain away
soso take my pain (away, away)
soso take my pain away
soso take my pain
soso take my pain away
soso take my pain
soso take my pain away
soso take my pain (mad)
[verse 1]
ah+ah, ah+ah
all of the things them talk, i no dey hear, hear
try wetin i do if you no dey fear, fear
one mind dey tell me to disappear, ‘pear
soso come and help me oh ’cause
i don pray, mami
i don break, commandment
i can’t stay for one place
for god’s sake
oh, my dear
come take my pain away from me, oh
[chorus]
soso take my pain away
soso take my pain away (soso, please, come take my pain away)
soso take my pain away (soso, soso, soso, soso)
soso take my pain away (take my pain)
[verse 2]
shibiri, shibiri, shibiri
they are talking sh+t shibiri
water no get enemy
’til you fall for oshimiri
i poto, poto my eyes
ten shots, high rise
touch god, i cry
offshore, cut my
dreadlocks
girlie, me i don pray, maami
i don break, commandment
i can’t stay for one place
for god’s sake, my bae
come and ginger me
only you dey feel my pains
give me vitamins wey go take these pains away
soso, oh, soso, soso, oh
[chorus]
soso take my pain away
soso take my pain away (soso, please, come take my pain away)
soso take my pain away (soso, soso, soso, soso)
soso take my pain away (take my pain away)
soso take my pain away (take my pain away)
soso take my pain away
soso take my pain away
soso take my pain
Random Lyrics
- хрен (khren) – среди лесов… (among the forests…) lyrics
- beerside scoundrels – the smugglers’ song lyrics
- 青葉市子 (ichiko aoba) – 神様のたくらみ (god’s trick) lyrics
- majoraeclipse – exactly what he wished for lyrics
- matroda – forget it lyrics
- 42 dugg, coi leray & cmg the label – hold me down lyrics
- fijifletch – april lyrics
- tyrone davis – he’ll never love you lyrics
- lil poppa & cmg the label – pledge lyrics
- bonnie mckee – guilty pleasure lyrics