omawumi – if you ask me lyrics
if you ask me; na who i go ask?
the matter wey we see so, e tay wey e
start
no be me go talk am, e heavy for mouth
if you ask me…the matter for ground…
eh! na who i go ask?
the reason for the reason for the reason
why i’m soliloquizing yeah
the things wey i dey see, wey i dey hear, e
pass me
i’ve got to tell the story and i’ve got to tell
it from the starting
about a man, a woman, and their girl pikin
wait till the second verse beforе my story
begins
(repeat )
thе woman travel leave her daughter with
the husband
home a+lonely (home a+lonely)
e no tay i begin see the man, his daughter
ad them dey play
strong play (they play strong play)
a month later the daughter say her period
delay
i ask her who touched her she say her
daddy only
i don’t know what to say i don; t know what
to tell her mother
e be like say she get belle
(repeat )
the story wey i talk e be like say i dey play
but all this type of things they happen everyday
speak out or take some action abeg you no delay
no let matters worse pass as e dey….as e dey
(repeat )
Random Lyrics
- eichon – звезды (stars) lyrics
- girls 96 – i don’t care lyrics
- pikasso (rapper) – twenty24 lyrics
- b3aver – pack lyrics
- lilsosodon – poppin’ lyrics
- liao jialin (廖佳琳) – arrival (降临) lyrics
- candy2d – мои батарейки (my batteries) lyrics
- the spudmonsters – war zone! lyrics
- same eyes – seconds lyrics
- brye – black and white lyrics