paul chisom - na you lyrics
Loading...
baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)
when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you
because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you
baba na you biko
na only you ewo ewo
without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh
i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life
Random Lyrics
- rounhaa - low lyrics
- fuckapache - fuck apache lyrics
- dasrah - beretta lyrics
- purplex - roses and snakes lyrics
- small forward - mostly amusing lyrics
- another me - live with the bird lyrics
- young keegs - state of mind lyrics
- lil snooz - say goodbye lyrics
- qing feng wu (吳青峰) - 請聽 (qǐng tīng) lyrics
- manny charlton band - a ballad for karin & astrid lyrics