paul chisom – na you lyrics
Loading...
baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)
when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you
because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you
baba na you biko
na only you ewo ewo
without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh
i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life
Random Lyrics
- annenmaykantereit – ausgehen lyrics
- cbm lil daddy – promethazine gamer lyrics
- silvestre kuhlmann – alguma arte lyrics
- podmusical – what dreams may fuzz lyrics
- jeremy camp – dead man lyrics
- dasrah – cash lyrics
- branco & gilli – money moves lyrics
- cjxnez – city angels (intro) lyrics
- soledad – garza viajera lyrics
- tony joe white – menutha lyrics