pawzz – iron man lyrics
[intro]
(you dey tickle my fancy o)
(i wanna be your)
(i murder)
[verse 1]
dem been dey tell me tell me
nothing dem no tell me
me i no gree leave you
cause you no whine me
you no tire me
she dey make me lose my cool
i’m losing control now
i want you now
i don’t need anybody but you now
wetin i go do
all i want is your love
[chorus]
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
[hook]
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy oh
omalicha you dеy tickle my fancy
asanwa you dey tickle my fancy
baby you dеy tickle my fancy oh
[chorus]
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
[hook]
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy
omalicha you dey tickle my fancy
asanwa you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy oh
Random Lyrics
- end reign – serpent messiah lyrics
- benji franks – pressure lyrics
- bimini (uk) – don’t f*ck with my groove lyrics
- mr6ixx – abm lyrics
- borough council – prescribed lyrics
- zeriktheslag – princess lyrics
- tony mecca iv – imaginary friends lyrics
- gutslit – pustulated phallic enthrallment lyrics
- crushglad & teensad – як ти ще жива? (how are you still alive?) lyrics
- florry – drunk and high lyrics