peruzzi – see love lyrics
wah wah wah
wah wah wah
won fa’ra we mi gan
walai talai dem never see no one like me
on my way to the top (to the top, to the…)
n0body fit to take my shine
when i look in your eyes i see love
i feel passion, i belong
drives me crazy like hilux
n0body fit to be us, lo lo lo lo
i’m in love
i feel passion, i belong
my empty cup i fill up
kpk, on throw don’t k!ll love
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy
i resist the urge shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy o
as i please
i no want bad energy o
i resist the urge to shalaye
as i please
i no want bad energy o
i no want bad energy, don’t give it to me now
i came with your remedy, come take it and heal up
the energy wey dey cure your ginger
the energy wey dey bust your liver
the energy wey dey cool your trigger, le le le
when i look in your eyes i see love
i feel passion, i belong
drives me crazy like hilux
n0body fit to be us, lo lo lo lo
i’m in love
i feel passion, i belong
my empty cup i fill up
kpk, on throw don’t k!ll love
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy
i resist the urge to shalaye
i wan live, my life
as i please
i no want bad energy o
as i please
i no want bad energy o
i resist the urge to shalaye
as i please
i no want bad energy o
Random Lyrics
- lotzy – goin’ on lyrics
- 前田敦子 (maeda atsuko) – わがままなバカンス (selfish vacation) lyrics
- kingsolrac – too fucked up lyrics
- 安室奈美恵 (namie amuro) – supernatural love lyrics
- many (pl) – wind lyrics
- niska – bolivienne lyrics
- adhes – anywhere lyrics
- типичный ритм (typical rhythm) – земля мечты lyrics
- lil aju – chodím na místě lyrics
- chow alaskapog – abdoul permit lyrics