azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

pheel d’word x burnaboy x don jazzy – question (meshup) lyrics

Loading...

#intro
oh dem dey call me o
call me o
don jazzy again
it’s don jazzy again
it’s don jazzy, ah don jazzy

#verse1
just for the record, just for the record
if dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
oya kuro nbe no, paso o n play be e mo
e go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up

#pre+chorus
anything you wish me that be your portion
bad man no dey work o, man no be god o
make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
na by the grace of god and insha allah we dey move ah

#chorus
question, but dem no get answer
question (question), but dem no get answer
question (question), but dem no get answer
question, but dem no get answer, answer, answer

wón bere wón bere
lewón lere
andele andele
for the record
e no fit bad finish
make igbo man
start to sell suya
awon temi óde kerenu aye
making money
like’a it’sa holiday
stay charged up
like the laws of faraday
bad energy make you stay far away

éní mó way lo mó we
you can come to lekki from mowe
ómó sorry, i’m not sorry
if my blessings dey vex you ko kan mey..
hey !

#pre+chorus
anything you wish me that be your portion
bad man no dey work o, man no be god o
make dem dey talk am, as we dey fly like helicopter
na by the grace of god and insha allah we dey move ah
#chorus
question, but dem no get answer
question (question), but dem no get answer
question (question), but dem no get answer
question, but dem no get answer, answer, answer (hmm hmm)
question, but dem no get answer (where your baby o?)
question (question), but dem no get answer (when you go win grammy?)
question (question), but dem no get answer (when you go win grammy?)
question, but dem no get answer, answer, answer

just for the record, just for the record
if dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup

éní mó way lo mó we
you can come to lekki from mowe
ómó sorry, i’m not sorry
if my blessings dey vex you ko kan mey..
hey !

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...