azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

phyzabeck – omalicha lyrics

Loading...

switchklicz
doomzday on the beat

she ah special special girl
she ah special girl

quarter past phyzabeck

she ah special special girl
she ah special girl
see the way she dey para me brain and me heart
with the way she dey

she dey high me p-ss pami
high me p-ss me rum
baby na konji na you get am
baby na money make you take am
anything you want na you get am
she dey high me p-ss pami
high me p-ss me rum
baby na konji na you get am
anything you want na you get am
shay na money you want say na you get am

omalicha you be final eh
baby girl you no be china eh
(ah see you no be china eh)
omalicha you be final eh
(a a you no be china eh)
ah baby girl see you no china eh

my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh
i say baby wine on eh
baby wine on eh
my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh
my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh

she dey make me dey think with her back
see me belle don full with ah zobo she ah feed with her back
them ah boiz dem ah fight for her back for her yard o
paparazzi sef follow her for her back o
she dey put me under like ah koko bilo
the girl ah so sweet like ah choco milo
her skin ah tone nice like ah coco b-tter
o baby girl you be my matter
she dey put me under like ah koko bilo
the girl so sweet like ah choco milo
her body skin tone like ah coco b-tter
o baby girl you be my matter

she dey high me p-ss pami
high me p-ss me rum
baby na konji na you get am
baby na money make you take am
anything you want na you get am

omalicha you be final eh
baby girl you no be china eh
(ah see you no be china eh)
omalicha you be final eh
(a a you no be china eh)
ah baby girl see you no be china eh

my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh
i say baby wine on eh
baby wine on eh
my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh
my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh

mr eazi had to say she dey feel the anointing
you are with the holy ghost o your love dey fall like fountain
omalicha omalicha omalicha baby gimme keys to your beamer
omalicha omalicha easy gimme love show me your teaser
baby girl take it slow take it slow
with the way you dey wine baby e be like rodeo
see i can’t get enough of your egusi taste baby girl i swear na you be the best

she dey high me p-ss pami
high me p-ss me rum
baby na konji na you get am
baby na money make you take am
anything you want na you get am

omalicha you be final eh
baby girl you no be china eh
(ah see you no be china eh)
omalicha you be final eh
(a a you no be china eh)
ah baby girl see you no china eh

my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh
i say baby wine on eh
baby wine on eh
my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh
my omalicha baby baby wine on eh
baby wine on eh

this beat is sick



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...