pumbrown - listen bae lyrics
this feeling got me
thinking say i dey on top
of the world
e dey make me smile
anytime i think about your word
(oh lord have mercy)
and for this reason
i don’t decide say i go stand by you
i go stand by you(you,you)
and i promise you (oh,oh)
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the all of me
you don turn on my mumu b-tton
baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the best of me
you don turn on my mumu b-tton
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
my heart is beating for you
i don’t know why
buh i keep on falling for you
since i met you
i’ve never been so lonely
i like the way you put your
focus on me focus on me
you say ( oh lord have mercy)
beauty in the eyes of beholder
i need a place to lean on
you gave me your shoulder
hold me like folder
protect me like a soldier
me and you together
forever we are stronger
i’ll do anything for my lover
anybody wey try to put asunder
nah water go carry them go
make i let them know
nah water go them go (oh,oh)
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
Random Lyrics
- dart - run away (prod. midlowbeats) lyrics
- kamel - klatka lyrics
- isabel pantoja - enamórate lyrics
- col3trane - san andreas lyrics
- earth (cz) - tisíc slov lyrics
- rankin/bass productions - i could be santa claus lyrics
- royrex - mental health lyrics
- rroyce - my dearest enemy lyrics
- conecta drama - mil razões lyrics
- drift kld - i`m a villain lyrics