azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

pumbrown – listen bae lyrics

Loading...

this feeling got me
thinking say i dey on top
of the world
e dey make me smile
anytime i think about your word
(oh lord have mercy)
and for this reason
i don’t decide say i go stand by you
i go stand by you(you,you)
and i promise you (oh,oh)

baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the all of me
you don turn on my mumu b-tton

baby i’ll do anything for you “eh
cut off my friends for you
i go give you the best of me
you don turn on my mumu b-tton

listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave

listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave

my heart is beating for you
i don’t know why
buh i keep on falling for you
since i met you
i’ve never been so lonely
i like the way you put your
focus on me focus on me

you say ( oh lord have mercy)

beauty in the eyes of beholder
i need a place to lean on
you gave me your shoulder
hold me like folder
protect me like a soldier
me and you together
forever we are stronger
i’ll do anything for my lover
anybody wey try to put asunder
nah water go carry them go
make i let them know
nah water go them go (oh,oh)

listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave

listen bae
from morning till night
i go dey your place
this kind thing
wey dey make my feelings
to dey go high eh
for your sake
i go tell other guys make dem
dey their dey
listen bae
i promise you say
me no go misbehave
(oh lord have mercy)
listen bae
i promise you say
me no go misbehave



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...