azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

qing madi – see finish lyrics

Loading...

[into]
mmmm, oh
ay+ay, na na na, oh
ay+ay, oh

[verse 1]
it’s been on my mind so long, yeah
and i can’t realize why it should be like that, no
i don’t even know how it got here
and i can’t deny—
[pre+chorus]
say i used to be the life of the party
now the energy inside of me is drained
if i die tonight, what did i gain?
is it safer outside?
outside (uh+uh)

[chorus]
dey avoid see finish
make i dey my own
make you sef dey your own
i don call mi man dem
but dem no know how far
if i see it all far again
i see it all
see it all
see it all far again

[verse 2]
said you were my safe haven
now you gonna go go follow dem talk
(yeah, yeah, yeah)
me? i no too send unless you
bring am come my front (yeah)
you sabi me no mean say you know me
you don mark me bad, you no know my story
a problem shared fit turn to gossip, you know
and i’m too emotional
[pre+chorus]
say i used to be the life of the party
now the energy inside of me is drained
if i die tonight, what did i gain?
is it safer outside?
outside (uh, uh)

[chorus]
dey avoid see finish
make i dey my own
make you sef dey your own
i don call mi man dem
but dem no know how far
if i see it all far again
i see it all
see it all
see it all far again



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...