azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

reeplay – danger zone lyrics

Loading...

wooooah

chorus
naija girls dem bad
hausa girls dem bad
edo girls dem bad
all the whole tribe dem bad
yoruba girls na danger zone
yoruba girls na danger zone

(shade na pretty girl. shade na greedy girl
she no want do me well. she no want do me well oh) x2

verse 1
ti le
swear down u dey burst my head
burst my head
got me like ye eh eh
eh eeeeh
i just want be with you.. simple
see as u fresh like 2.. people
what is your problem gon
what is your problem sef
u want to cut my neck
be like u like respect
anyway sha na u finally ah

chorus
naija girls dem bad
hausa girls dem bad
edo girls dem bad
all the whole tribe dem bad
yoruba girls na danger zone
yoruba girls na danger zone

(shade na pretty girl. shade na greedy girl
she no want do me well. she no want do me well oh) x2

verse 2
girl u got the body of a godess and your att-tude cool i go balance am
anytime u call me ill be there to give u real good love no be kpalasa
anybody want dey give u trouble i go dial am slap until him answer
me no be the kind guy wey go make your tear drop down i go be your bouncer

naija girls dem bad

naija girls dem baaaad

yoruba girls na danger zone

yoruba girls na danger zone

(shade na pretty girl. shade na greedy girl
she no want do me well. she no want do me well oh) x2

peerayce
baby can i be the one for you
coz you make me feel a way about you
baby can i hold your hand
won’t u tell me say u want it why won’t you?

but shalewa tell me h-llo
she no want do me well oh
she leave her boy for inside well oh
she no want take am mello
shes everywhere u go like yello
and she don knack all my friends ooh ooh
sayyy
this girl na danger zone..



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...