![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
rehmahz - you do lyrics
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
bridge[rehmahz]
anywhere i find myself
i no dey loose myself
that mirror wey dey show myself
omoh na perfect self
verse[rehmahz]
they tellin me to make a move
make you dey lead as i dey look
show me dey way make i no loose
as you dey move me i go follow[2x]
i just need more of that
your direction is the key to my move for life
i don’t wanna waste time for the counterfeit
count my feet
i just got two for that
i’ll let you handle every throwback
my past can’t reflect any show back
oh lord
i know i don’t know much
but i know this much
your love speakes better than my vocal cords
chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]
Random Lyrics
- qaayel - oh lord lyrics
- koki_freeworld - atb lyrics
- orco raspando - enciende una luz (the orc) lyrics
- nathaniel rateliff & the night sweats - what i need lyrics
- kurt hugo schneider - you are the reason lyrics
- luciano do youtube & waguin da ps - balança o coco da deep web lyrics
- december youth - 13 lyrics
- cfo$ - golden coast lyrics
- polartropica - disco daydream lyrics
- doreen - i'm the best lyrics