azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rehmahz – you do lyrics

Loading...

chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]

bridge[rehmahz]
anywhere i find myself
i no dey loose myself
that mirror wey dey show myself
omoh na perfect self

verse[rehmahz]
they tellin me to make a move
make you dey lead as i dey look
show me dey way make i no loose
as you dey move me i go follow[2x]

i just need more of that
your direction is the key to my move for life
i don’t wanna waste time for the counterfeit
count my feet
i just got two for that
i’ll let you handle every throwback
my past can’t reflect any show back
oh lord
i know i don’t know much
but i know this much
your love speakes better than my vocal cords

chorus[rehmahz]
i still remember when you pick me up
then you clean me up
oh yeah
see the way wey you come love me
i no fit pay back oh
see love oh
me no fit shout for this good
see wetin you do[2x]



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...