remdee - jeje lyrics
intro:
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2
verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa
bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2
chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2
(adlib)
shane tunez
famous boi leyi o
Random Lyrics
- shame - feliz navidad lyrics
- christopher von uckermann - supernova lyrics
- mauwe - smoked a pack lyrics
- soul survivor - hold on lyrics
- sweets - love★raspberry juice lyrics
- eldomino & mec namara - le cose che mancano lyrics
- swipey & romilli - swipe part 2 lyrics
- the workday release - relax lyrics
- kofs - enfin lyrics
- baustelle - l’amore è negativo lyrics