azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

remdee – jeje lyrics

Loading...

intro:

chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
oo ya ya ya ehnehn
x2

verse:
u don get money
u kon dey do anyhow (how)
u dey stay for lekki
u kon add shoulder pad
shey na becos million naira
u kon dey use me dey yanga
shey na because of range rover
u kon dey use me dey kpa
yeh!

bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2

chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2

verse:
cos you get money today
i fit to get p-ss you tomorrow
cos i dey naija today
i fit to go yonda tomorrow
no do no do no do gra gra for me yaa
u be hawt n-ggar
u won kon dey do fala fala for me yaaa

bridge:
remember o remember yeh yeh
what goes around comes around
x2

chorus:
oga shey jeje
aye ole to yen
moni ko se jeje
x2

(adlib)

shane tunez
famous boi leyi o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...