remmique – omo aye lyrics
#intro
uh oh yeah!
they call me remmique
craze
ma nogere je kalo shishe
you no go see shishi if u no dide
i know myself i no dey shole
and i dey see my doe, make i no pretend
omo aye, omo aye
we go gyrate
we go show dem
we go show dem
nagode nagode
gbowo lowo dangote
dangote
listen up my g
street smart yeah we living on one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
verse
+my brother my brother
+the reason why i dey hustle, penthouse for my mother
+i wonder i wonder
+if e never sup, e go just be like say u wan die
+na one die, na one die
+hustle no dey k!ll person
+grinds up mo de wander
+surrender, like wanda
+no be all money wey u see, no be all u go squander
they want to corner me oo
they wan make my mother weep over me o
won fe koba mi oo
won fe pami, wonfe run ola mi oo
and i dey crine nonstop and then the grind gon stop, halleluyah
i dey grine nonstop
in any kind of stuff
al+ḥamdu l+illāhi
listen up my g
street smart, yeah we living one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life get
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
Random Lyrics
- harvard & 3quinox – on time lyrics
- freddie finch – moth lyrics
- scarlet rae – silver train lyrics
- dj trippie flameboy – reāļi pohuyy xdddd lyrics
- tz da coronel – não queira ver – interlúdio lyrics
- jano pw – tbaa lyrics
- daddy kar – money rain lyrics
- tim minchin – play it safe (sydney opera house 50th anniversary) lyrics
- p@r!5 – cryptid lyrics
- temperance – where we belong lyrics