azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rich kid – my baby(gidigba) lyrics

Loading...

[pre chorus]
spirutual healing i feel

spiritual healing i feel

spiritual healing i feel

spiritual healing i feel

[verse 1]
see di way she dey wine am forget o

see di way she dey vex all di friends o

dem no no say dis na my lady

dem no no say dis na my baby

see di way she dey wine am forget o

see di way she dey vex all di friends o

dem no no say dis na my lady

dem no no say dis na my baby
no no no no no

hmm

wine am my baby so

givin me something she no she go

hmm

jogodo baby jogodo baby jogodo baby

no

hmm

gbese my baby so

givin me something she no she go

hmm

gimmie di tin o

kolopi baby
make me crazy no no

hmm

gidigba baby so

gidigba say misa make we go

hmm

loretta baby, ifumnaya make wе part say

make we dance

hmm

gidigba baby so

gidigba gidigba baby no

hmm

lorеtta baby say make we party no

[verse 2]
i don dey tire for this kin news
i dey receive baby on a daily so

everyday one complain to anoda

my baby bona my baby so

me don dey tire for this kin news

i dey receive baby my baby no

me i get anoda finer girl

wey dey gimmie the love

dun dun my baby no

[verse 1]
see di way she dey wine am forget o

see di way she dey give all di friends o

dem no no say dis na my lady

dem no no say dis na my baby

see di way she dey wine am forget o

see di way she dey vex all di friends o

dem no no say dis na my lady

dem no no say dis na my baby

no no no no no

hmm

[chorus]
wine am my baby so

givin me something she no she go

hmmm

jogodo baby jogodo baby jogodo baby

no

hmm

wine am my baby so

givin me something she no she go

hmm

gidigba baby

gbenu my baby

gidigba baby so



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...