rudeboy – call heaven lyrics
Loading...
make somebody please call heaven.
make i tell my mama say,
e don happen
eh eh.
oh papa, na that levels
eh ya.
wey i promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake
Random Lyrics
- 2 chainz – smell like money lyrics
- cats musical – bustopher jones lyrics
- irene ntale – sembera lyrics
- lastkaj 14 feat. ammy olofsson – tjuvtricks och rackarspel (feat. ammy olofsson) lyrics
- little sea – kiss kiss bang bang lyrics
- crabb family – you can’t do that anymore lyrics
- hillsong en español – sé fuerte lyrics
- steve martin – atheists don’t have no songs lyrics
- 2far2jump – the training ground lyrics
- danger incorporated feat. yung ghoul – graveyard lyrics