
ruger & bnxn - bae bae lyrics
[intro]
ob’
obah!!!
run
[pre+chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
[verse: ruger, bnxn]
ah! ogozini ma go
ka maa lara wa
neighbours wọn maa gbọ
and i will use a rubber, no nylon
then i fly you back to naija by dawn
uh uh, ogochukwu no
me i de for you and ọlọrun gbọ
like i rip you commot for nylon
i don book appointment for nicon
[pre+chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
Random Lyrics
- salada de frutas - feira da onu lyrics
- ゴダイゴ (godiego) - テイキング・オフ! (taking off!) lyrics
- دنيا بطمة - houb almasaleh - حب المصالح - dunia batma lyrics
- iamnoclue - alone lyrics
- fabe (fin) - tehtiin tää lyrics
- khloe rose - always like this lyrics
- whyceg & 2sdxrt3all - yell loud lyrics
- acid souljah - looksmaxx lyrics
- anne wilson - songs about whiskey lyrics
- whitey - i could lose it with you lyrics