azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ruger & bnxn – bae bae lyrics

Loading...

[intro]
ob’
obah!!!
run

[pre+chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah

[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?

[verse: ruger, bnxn]
ah! ogozini ma go
ka maa lara wa
neighbours wọn maa gbọ
and i will use a rubber, no nylon
then i fly you back to naija by dawn
uh uh, ogochukwu no
me i de for you and ọlọrun gbọ
like i rip you commot for nylon
i don book appointment for nicon
[pre+chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah

[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...