azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sacenbv – sace ft (young richie nation) freestyle lyrics

Loading...

it’s sace!
yrn!

no be me nah my god!
nah god dey run am no dey foo’orr
this life nah turn by turn
if e don set you go gara tan
yah if e don better gan
no forget home iyen matter gan
forget shey you dey polongo
as a man no dey pariwo
i hope shey you dey f+ck toto
nah one life no be five zero
i told my babe ride it slow slow
you’re a queen no be hoe clone
so stand up make you dance on the low
listen my brotherman
e go sweet no bother man
nah believe no bе dangbana
we go blow like machala
listen my brothеrman(brotherman)
e go sweet no bother man(botherman)
nah believe no be dangbana! (ahhh)
we go blow like machala (machala)
chorus
lemme hear you shey
young richie nation
whoa whoa whoa
origination
lemme hear you say
young richie nation
whoa whoa whoa
origination
lemme hear you say
young richie nation
origination
no be yam i’d been pounding
steady on the grinding
tell wetin i’d been finding
nah money get the under wey i been standing
we don’t lower our stand here
surely one day we go reach there
either you level up or you park well
work hard and pray that’s what i’m telling yah yah

listen my brotherman
e go sweet no bother man
nah believe no be dangbana
we go blow like machala
listen my brotherman(brotherman)
e go sweet no bother man(botherman)
nah believe no be dangbana! (ahhh)
we go blow like machala (machala)
lemme hear you say
young richie nation
whoa whoa whoa
origination
lemme hear you say
young richie nation
whoa whoa whoa
origination
young richie nation
be re ko jo jo jo be re kojo
my baby jo jo jo
be re ko jo jo jo
whyne it so slow slow slow
screaming on the low
for bad boy mopol
be re ko jo jo jo
my baby slow slow slow
be re ko jo
take it on the slow

it’s sace
malophor it’s time
malophor it’s time
yrn



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...