azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sas int – why lyrics

Loading...

me too i go collect gle nau
walai my fans i no just get money ni
when the money come i go collect gle

internal internal
tell me why
why good people dey die?
give me the reason why brothers dey fight
for your mind you go think say you no dey try (you dey try walai)
i say no be lie
keep your guard up
don′t loose guard
try maintain your lane no dey fight
poor man pikin go think say hustle tight
mio le gbagbe
mio le gbagbe seh
pushing my p no relent
ibi timade madebe
i no go stop even make i be the best
so no go dey check
if i pull up in two doors and the benz
if you no get money dem no go help
wise up make you use your sense
dem say man dey do man
why man dey do man?
kan gbewa trabaye
dey been giving excuse
dem say life no smooth
oga shhhh
aiye, for the top i’m on my way
lonely and depressed tho i′m not omah lay
how i get my money iyen kokan aye
so mio le shalaye
mio le gbagbe
mio le gbagbe seh
pushing my p no relent
ibi timade madebe
i no go stop even make i be the best
so no go dey check
if i pull up in two door and the benz
if you no get money dem no go help
wise up make you use your sense



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...