sean tizzle – al barakah lyrics
pre+chorus
anytime wey dem dey wahala me
oluwa na you dey pamper me
na you say make me i no worry
the way you bless me just dey wonder me
chorus
alubarika
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
alubarika
ni gbogbo wa n fe
hallelujah
alubarika
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
alubarika
ni gbogbo wa n fe
hallelujah
verse 1
ile aiye yi nika
wan le so trouser eniyan di nicker
perere mi for insta
dem dey sasako mi for twitter
but you know i’m not a quitter
i & i is a believer
fortune smile on me quicker
and you know i’m an achiever
pre+chorus
anytime wey dem dey wahala me
oluwa na you dey pamper me
na you say make me i no worry
the way you bless me just dey wonder me
chorus
alubarika
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
alubarika
ni gbogbo wa n fe
hallelujah
alubarika
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
alubarika
ni gbogbo wa n fe
hallelujah
verse 2
ire a kari
eni ba lomo
eni kan loba
eni lo lomo
wetin i carry
oil dey for me head
and e sure for me
my daily bread
i don go embassy tire
just to get visa
and now i am on fire
i’m chilling in ibiza
chorus
alubarika
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
alubarika
ni gbogbo wa n fe
hallelujah
alubarika
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
ni gbogbo wa n fe
alubarika
ni gbogbo wa n fe
hallelujah
outro
oya send your blessings from above
make you send that manner from above
oya send your blessings from above
Random Lyrics
- juan botello & angel perez – tu lindo corazón lyrics
- momica – tunel lyrics
- bing crosby – i hear music lyrics
- yuqi (宋雨琦) – could it be lyrics
- majin tai – vreamvalk lyrics
- marso – tuk i sega lyrics
- siebzehn – intro lyrics
- dandelion star – ещё один шанс (one more chance) lyrics
- beto rensi – recomeço lyrics
- icynico – destino lyrics