
seyi vibez - gangsta lyrics
[intro]
(run, run)
(queisamonsta y’all)
[verse 1]
never met a girl like you for my life
say, i no fit lie, i dey trip for your body
make dem dey try, dem no fit off our light
the way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
so, i give her the gangsta style
when she no fit tell me “bye+bye”, ay
girl, i no fit lie, yeah
melanin, so fine, yeah+eh
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh+tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh+ooh+whoa
[verse 2]
bawo n mo shey shee, i don fall in love
ghetto boy like me don dey fall in love
love of my life, afi wo nikan
i swear to god, wetin you give me chop?
like popo, kofe je kin lo
k′oto jade, baby, je kin mo
anything you want, i go give you more
and, anyhow e be, baby, je kin gbo
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh+tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh+ooh+whoa
(vibe boy)
[outro]
monalisa, ah
girl, you make me shiver, ah (ah)
international or local?
j′aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh+ooh+whoa
Random Lyrics
- maccy - curry lyrics
- zaihdy key - super gremlin freestyle lyrics
- tømy g - conectados lyrics
- the adjective - apocalyptic dreams lyrics
- artigo 21 - hopenhaga lyrics
- oscar brand - sweet violets lyrics
- mace (ger) - für immer lyrics
- kimbra - a reckoning lyrics
- iwan fals - kaum urbanis lyrics
- the wolfe tones - the celtic people lyrics