azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

seyi vibez – gangsta lyrics

Loading...

[intro]
(run, run)
(queisamonsta y’all)

[verse 1]
never met a girl like you for my life
say, i no fit lie, i dey trip for your body
make dem dey try, dem no fit off our light
the way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
so, i give her the gangsta style
when she no fit tell me “bye+bye”, ay
girl, i no fit lie, yeah
melanin, so fine, yeah+eh
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh+tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh+ooh+whoa

[verse 2]
bawo n mo shey shee, i don fall in love
ghetto boy like me don dey fall in love
love of my life, afi wo nikan
i swear to god, wetin you give me chop?
like popo, kofe je kin lo
k′oto jade, baby, je kin mo
anything you want, i go give you more
and, anyhow e be, baby, je kin gbo

[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh+tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh+ooh+whoa
(vibe boy)

[outro]
monalisa, ah
girl, you make me shiver, ah (ah)
international or local?
j′aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh+ooh+whoa



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...