azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

seyi vibez – highlife interlude lyrics

Loading...

(en’+en’+en’+en’)
(en’, en’, en’, enta)
obimo, biko, ye meko (meko)
never forget where i’m from na ghetto (ghetto)
luis fonsi, desp+cito (‘cito)
abena, balance, balancigo (‘cigo)

gwagwalada, capital
turn the party to a carnival
cause my gbedu, e gat speaker
show real love, no dey send me sticker
this life wey we dey, aye yi ma ni’ka
careful for them oh, my n+gg+
any negativity, i dey cancel am
tinba gb’omo, i go fit go two round

(onye)
no fugazi, i get cash oh
(onye)
no judge my present with my past oh
(onye)
will you pull up to my yard oh?
(onye)
pull up in my galardo oh
(0+onye)
no fugazi,l get cash oh
(onye)
no judge my present with my past oh
(o+onye)
will you pull up in my yard oh?
(onye)
i’m a biggie boy, biggie man oh
yeah, onye
lee nu ifea i na aru mere umu guys, ekolibe
okwa m na eche nu gi ka i bia n’ulo mu na gi, esolibe
call me, 1 no delay, nye gi money ka i libe
mana i solu mu,i go make everyday your holiday

nye gi life, ka i kwete na the boy di radical
turapu your ex, f+ck that n+gg+, he’s an animal
ada obodo oyibo, nwa di godi international
ndi dili gi, emebe nu emume kaa o bu carnival
i na agafe faa ana, alu aka
skin color gi, ocha na abaa anya
your body na body men, o men ana agba ala

ndia na awa anya, abiaa kwa ama aka
i biawa, enyina pant bia, mm
akujana, seyi ji vibez bia
bunye gi anya, muna gi a light bee ya
ejim ife, i di low so mu gaa charge kwa ya, ahh
(onye)
no fugazi, i get cash oh
(onye)
will you pull up to my yard oh?
(onye)
pull up in my galardo oh
(o+onye)
no fugazi, i get cash oh
(onye)
no judge my present with my past oh
(o+onye)
wil you pull up in my yard oh?
(onye)
i’m a biggie boy, biggie man oh

i biawa, enyina pant bia, mm
akujana, seyi ji vibez bia
bunye gi anya, muna gi a light bee ya
ejim ife, i di low so mu gaa charge kwa ya, ahh
(onye)
(o+onye)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...