azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

shatta wale & mr eazi – haters lyrics

Loading...

pick smiles when they see me when they watch my face (shatta wale)
and dem a pray to medusa make i fall from grace
dem no know say no be my power na by grace
i dey watch no man i focus on my race
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
firе burn the haters
fire burn thе haters (fire burn them)
see man a bless from birth
so n0body can keep my fame (dem silaba)
we no dem face already, so gunshot, obaa ye (ratata)
who jah bless no man curse
everyday we go dey run dem, oh sala
afi me own me no joke with de thin here
no hater can test my likkle finger
this na african thing to mi london girl dem thing na worldwide thing
mi know dem people wey wan mi fall
but dem cyaan test the african dancehall king
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
babalawo
me i don’t know what dem dey want oh
i dey look my front oh
but everyday dem dey follow my back oh+eh
dem say shatta wale, gbagbeoshi
my god bigger than your odeshi
me adey play my formation
so you can’t test my congregation
agyei ko nu koko (koko)
wu ma nu koko (koko)
later dey come take superstar photo (photo+photo)
nwe nodo nojo (nojo)
odo mi nojo, mr. eazi
adedo mi nojo, shatta wale say
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
pick smiles when they see me when they watch my face (shatta wale)
and dem a pray to medusa make i fall from grace
dem no know say no be my power na by grace
i dey watch no man i focus on my race
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)
fire burn the haters
fire burn the haters (fire burn them)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...