azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

shvka – choco lyrics

Loading...

(verse)
wetin’ you go do
you dey make me do just like baboon
baby whine your waist
wa ja lo omo my belle full
je je take it slow, ati ready?
i want your body o
you know what to do
omo let me let me sample you
shaka ah di girls dem sugar
di girls dem, world class lover
say they want a man
that looks like shaka
oya omoge let me break your backa
me i love your shape and your figure
sebi you dey get this ting from your mother
i no fi find another
omo love me tender
baby love me tender

(hook)
oh she want my chocolate
ahh, chocolate
oya show your figure eight
ahh figure eight
oh she want my chocolate
ahh, chocolate
oya show your figure eight
ahh figure eight
choco choco chocolate
choco choco chocolate
choco choco chocolate
oh she want my chocolate
choco choco chocolate
choco choco chocolate
choco choco chocolate
oya show your figure eight ahh
(verse)
my sweetie potato
she like a brother straight from the ghetto
put it on me like i just won a medal
other girls no fi be on ya level ah ahh ahh
you’re hotter than the summer
omo let me let me get your number
i’m surprised i ain’t have it by now
she said she ‘ready gave it out
it must’ve been the drank i’m sippin’
yeah i’m drinkin’ i’m drinkin
yeah i’m drinkin’
are you thinking what i’m thinking
you got me in the mood
take you to my room
imma make a move
if you make a move
you know what to do
you know what to do
if you give it to me
i’ll give it to you
baby you know what to do

(hook)
oh she want my chocolate
ahh, chocolate
oya show your figure eight
ahh figure eight
oh she want my chocolate
ahh, chocolate
oya show your figure eight
ahh figure eight
choco choco chocolate
choco choco chocolate
choco choco chocolate
oh she want my chocolate
choco choco chocolate
choco choco chocolate
choco choco chocolate
oya show your figure eight ahh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...