azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sir dauda – landlord lyrics

Loading...

landlord

sisi as e dey hot o
put am well well o
sisi i must to chop o
put am well well o
everybody dey rush o
keep am well well o
but give me give me better food chop o
put am well well o…all because

chorus
my daddy baba landlord
me myself oga landlord
simply because, simply because, simply because

the beat’s nice, the flow’s sick
its fire, explosive
i kick flow like i coached it
they say i spit pro but i’m coasting

i’m a fine boy, i get swag
eyin razz guys, ke dress back
told me that she loves it when i bless track
i do it like i’m doing what i’m best at

she plays my music down in festac
twisting up her fingers, throwing sets back
black shoes, so her dress match
i took her backroom like a press p-ss

o fit me gan man, appropriate
let your friends meet my -ssociates
tell’em make dem land, make dem show face
haters just dey yarn, make dem go craze

im the next on the throne-sp-ce
omo, i dey vex, i dey bone face
about to possess my possession
got baba god for protection, i dont shake

chorus
still chilling like a landlord
oya when you see me, make you stand up
las-gidi put your hands up
omo oba, omo landlord
just because i pull-up on okada
doesn’t mean i wouldn’t take a flight back
doesn’t mean you wouldn’t catch me on your ipad, you like that, alright..
i know you like that
me sef i like that
if you show me love, i’ll show you right back
gbabesky…gba be!



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...