azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sirlammz – language lyrics

Loading...

oya tell me wetin you
oya tell me wetin you
oya tell me wetin you
oya tell me wetin you
oya tell me wetin you
beribuktibukanjanji

[verse 1]

ah , one step at a time , no mind if i take two
though there’s always a break before a breakthrough
many danger wey eye see wey man scale through
before you break bread
man you gotta break rules , (yh)

i swear no be lie , god is able
na him be dj wey dey turn the table
e dey do dem like make i turn disable
but connect strong , dem no fit shake the cable (yh)

tell me why i no go make my money
abi you want make i de , (just)
de sleep dey go
suffer no be for person like me
i no go mind make i just dey rich dey go
[bridge]

oya tell me wetin you want make i do my brother
if i no get money
sheybi dem no need tell you
everybody know say
this broke life is not funny

oya tell me wetin you want make i do my brother
if i no get money
sheybi dem no need tell you
everybody know say
this broke life is not funny

[chorus]

money, money
na him be everybody language o
na him be everybody language o
na him be everybody language o
money, money
na him be everybody language o
na him be everybody language o
na him be everybody language o

[verse 3]

god punish any man wey say
me no go harvest when it’s my time
emi le se anybody le se
if you try to cheat on my grind

i no dey joke to ba d’oro owo
i’m just about the money , oya pay me on time
so if you’re not ready malo whine
and you know me i’m fine
i no ready to commit crime (yeh)

say me i no dey farawe
like i take gbana, i dey feel high ray
original badman no dey sha laye
every bad energy stay far away (ehn ehn)

[outro]

so i remain unbothered , baba god lon cover mi
everyday na shut down, steady way up all my g

[bridge]

oya tell me wetin you want make i do my brother
if i no get money
sheybi dem no need tell you
everybody know say
this broke life is not funny
oya tell me wetin you want make i do my brother
if i no get money
sheybi dem no need tell you
everybody know say
this broke life is not funny

[chorus]

money, money
na him be everybody language o
na him be everybody language o
na him be everybody language o
money, money
na him be everybody language o
na him be everybody language o
na him be everybody language o

so i remain unbothered , baba god lon cover mi
everyday na shut down, steady way up all my g



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...