azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sister deborah – kikoliko lyrics

Loading...

[intro]
kikoliko ko ko
kikoliko ko ko
kikoliko ko ko
kikoliko ko ko ko

[verse 1: sister deborah]
wuzzurrp it’s me
sister durrrby
u asked for a new song
it’s ready
y u open yor mouth?
is your jaw heavy?
utilise the dance floor
make steady
always happy yorself in any condition
just free yor mind clear the confusion
u go see, u go find, the solution
e go b, clean yor mind from pollution

[chorus 1: sister deborah]
dey wan mek i fall
but i no norr how
wey dey wan mek i stall
but i no norr how
and dey wan mek i dull
but i no norr how
i just go to the mall
and i blow ten thou 2x

[chorus 2: sister deborah]
see ma hair
see ma dress
see ma shoes
oh yes
see ma phone
see ma purse
so blessed
its a curse
see ma nails
on fleek
or the beat
kuvie
see ma t–th
so neat
dj track
repeat

[chorus 1: 2x]

kikoliko ko ko
kikoliko ko ko
kikoliko ko ko
kikoliko ko ko ko 2x

[chorus 2: 1x]

[chorus 1: 1x]

[verse 2:joey b]
ok
dey wan mek i fall
but dey dey lie bad
dem see u for town too ah dem dey smile p-ss
villager e come accra fresh
ask wan
love
n0body dey show p-ss we
trust
i dey jay my eye den do my tin
my future too bright for u to dim
i never dey barb y dey dey do so
e b my fault say moves make slow?
opportunities dey
chale grab yours
instead of grabbing somebody’s
e b dancefloor?
1 time for my brodders wey dey grind more
2 times too for my sisters wey dey grind more
i dey chillop for my side chale wot’s good?
free shots for my k!llers wey dey wan booze
happy yor boddi mek doors open wider
clean heart be the free p-ss
think twicer
yah…

[chorus 1 & intro] -slow-



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...