skiibii – back to sender lyrics
let’s go
skiibii
all is in order eh
i want to pop champagne
but they want to block my way
eh
back to sender eh yo
awon to soro bi professor
won bere kilo fe so
inna the zanga they feel my song
oh ah
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
i carry city for my shoulder
escala omo to da
you know i be one man soldier
’cause blood of jesus cover me
ni gboro won wa, won le won o ba
ni gboro wan pa kamasutra
ti mo ti hustle pa
mo ya fi won buga
i wan chop my life with no regrets
all of my guys dem know me wella
to ba ni ke jaiye lo
jaiye lo nonstop, ego surplus
be benlo, billi billi billi bion
la le ana yen nibo lo wa, nibo
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
she say she feeling the boy
she want to enter
london la lo fo shu mefa
i be that young boy from ojuelegba
(small boy turn biggie man)
god cover me, back to sender
Random Lyrics
- hal al shedad – consolation prize lyrics
- goin’ through (grc) – σου έχω δωράκι (sou echo doraki) lyrics
- yandel – somos uno (remix) lyrics
- chilli vanilli 2 – du drehst dich nur im kreis (pastiche/remix/mashup) lyrics
- superp0s – total fantasia lyrics
- vanity (xanity) – my phantom diary lyrics
- otis junior & dr. dundiff – one time lyrics
- juice wrld – mercedes lyrics
- nomcebo zikode, wouter kellerman & zakes bantwini – bayethe lyrics
- instasamka – отключаю телефон (off the phone) lyrics