slimfeez - faaa lyrics
ara ra
oro roro
ara ra
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
oya pop the kush take the pain of yesterday away
i want to feel okay loje kin sha ma jewe
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
you know say me i no dey sell
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
oga me i no wan go cell o
bcos you no fit think wetin i dey think
if i don shack my thing you no sing wetin i dey sing
make i no lie you no fit see wetin i see
oluwa lo dewe no be say me i dey sin
i love this feeling kush is healing
you still dey ground me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
i love this feeling kush is healing
you still dey ground but me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
won sope tani mofi jo moni mo fi jo anikulapo
mofi jo fela kuti
won sope tani mojo mo sope mo jo anikulapo
arara ra ra ra o eh eh
Random Lyrics
- chuddy k - i no know lyrics
- elisa loah - gatinho lyrics
- alexsucks - happy lyrics
- last-dude - she don't give a fo (mashup) lyrics
- 安田レイ (rei yasuda) - dazzling tomorrow lyrics
- benjamin ingrosso - loser lyrics
- tiago e os tintos - cidade lyrics
- без обмежень (bez obmezhen) - 24/02 - english version lyrics
- jockstrap - glasgow lyrics
- tmttmf - n1pp3d1t1nth3bvd lyrics