slimfeez – faaa lyrics
ara ra
oro roro
ara ra
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
oya pop the kush take the pain of yesterday away
i want to feel okay loje kin sha ma jewe
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
you know say me i no dey sell
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
oga me i no wan go cell o
bcos you no fit think wetin i dey think
if i don shack my thing you no sing wetin i dey sing
make i no lie you no fit see wetin i see
oluwa lo dewe no be say me i dey sin
i love this feeling kush is healing
you still dey ground me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
i love this feeling kush is healing
you still dey ground but me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
won sope tani mofi jo moni mo fi jo anikulapo
mofi jo fela kuti
won sope tani mojo mo sope mo jo anikulapo
arara ra ra ra o eh eh
Random Lyrics
- lxn.gina – drunk song lyrics
- corn wave – evening lyrics
- melo – luut + ytimet lyrics
- nf – all day lyrics
- who the bitch – akai lemon tea lyrics
- croy and the boys – it ain’t a life lyrics
- done for good & poor man’s poison – the blister has a heartbeat lyrics
- jamface – artificial grandma lyrics
- karina bacchi – luz de jesus lyrics
- miguel semedo – es kré param lyrics