solidstar – balling lyrics
omo we no send n0body
the girls wey dey touch their body ah (2x)
ay i be the master
isoko boy on a rasta (4x)
omo im balling wosa eh
chilling with your sister
and shes giving me macosa
eh ah (2x)
im baling yeah ah
when i step in the club
all the ladies bring their waist down
down yeah ah
because im bopping
enough money to spend
omo you too dey body ah
that’s why they dey rare body
rare body, rare body, rare body eh
when i enter the place
i swear we dey scatter thе place
omo we no dey wait
wе are chilling and sipping moet
ay i be the master
isoko boy on a rasta (2x)
omo im balling wosa eh
chilling with your sister
and shes giving me macosa
eh ah (2x)
omo we no send n0body
the girls wey dey touch their body ah
omo we dey sample body
dey sample body, dey sample body ah (2x)
the girls dey won sleep my place now
dem dey whine their waist now
s+xy ++ figure eight
dey regulate, dey regulate now
ay i be the master
isoko boy on a rasta (2x)
omo im balling wosa eh
chilling with your sister
and shes giving me macosa
eh ah (2x)
omo we no send n0body
the girls wey dey touch their body ah (2x)
omo im balling wosa eh
chilling with your sister
and shes giving me macosa
eh ah (2x)
Random Lyrics
- qwartier – kippenvel lyrics
- li63rty – talkin’ 2 myself lyrics
- vidéo l’eclipse – we predict lyrics
- lil dovas – juicy couture lyrics
- mike lee – i belong lyrics
- taber shy – abuse lyrics
- j cameron (singer) – reservation lyrics
- lumar – nummer blockiert lyrics
- cody johnson – santa claus is back in town lyrics
- vytautas kernagis – vandens pardavėjo daina lyjant lyrics