
somie - throway lyrics
intro:
peerless!
somiepondisone
verse 1:
every other person
don learn im lesson
shey na you be person
wey dey bring me the blessing
every other lady don learn im lesson
shey na you be the person
wey dey bring me the blessing
pre+hook:
see when money no dey girl you no leave me go
always with me when i’m on the low
irapugh m oo;
see when money no dey girl you no leave me go
always with me when i’m on the low
ichefugh m oo
hook:
many many girls wey dey my side
i go dey push dem aside
and any other girl wey dey my way
i go dey cari am throway;
many many girls wey dey my side
i go dey push dem aside
and any other girl wey dey my way
me i go dey cari am throway
(many many girls wey dey my side
i go dey push them aside
and any other girl wey dey my way
i go dey cari am throway.)
verse 2:
seeing you from afar i dey wait
make you come by my side and give me shade
seeing you from very far i dey wait
make you come close by my side and give me shade
cos me i no dey para
you no give me yawa
i no take para
maka isi owuwa
cos me i no dey para
shay you no give me yawa
me i no dey take para
maka isi owuwa
pre+hook:
see when money no dey girl you no leave me go
always with me when i’m on the low
irapugh m oo;
see when money no dey girl you no leave me go
always with me when i’m on the low
ichefugh m oo
hook:
many many girls wey dey my side
i go dey push dem aside
and any other girl wey dey my way
i go dey cari am throway;
many many girls wey dey my side
i go dey push dem aside
and any other girl wey dey my way
me i go dey cari am throway;
outro:
cos me i no dey para
shey u no dey me yawa
me i no dey take para
maka isi owuwa
Random Lyrics
- maxifam - ростки (rostki) lyrics
- suarez - 9. nuestro amigo asiático lyrics
- skiido okoye - vendetta lyrics
- gary u.s. bonds - last time lyrics
- liminal shroud - a hollow visage lyrics
- boe (official) - the comeback lyrics
- forest sun - walk through walls lyrics
- cmby - vacay lyrics
- team fortress 2 - erect-ing (tf2 christmas song) lyrics
- ndrea - il ladro lyrics