sound sultan – finally lyrics
finally before we end the show today
i want to give you a song produce by lil prince and me soundsultan on this one
finally
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
it’s your wedding day
na your decision for your happy day
love is your religion
spread it all the way
as you kuku dey so
na your love life story be dis oh
if you kuku pray oh
na baba wan shower his blessings oh
once your ready, twice your rеady
once you marry no forget oh
love nwantintin
shеy no be love wey you wa titi
oh no no love nwantintin
let others no it’s a nwantintin
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally le le finally
you go marry your bae oh
finally le le finally
you go born am ibeji
finally le le finally
you go born am ibeta
finally le le finally
everything go dey better
love you love you love you love you
no be for mouth oh
if you say you love me make we work it out oh
if baba say no be nau say na later oh
who are we to judge make we wait am together
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
oh baby dem be say we no go do am
but baba don do am
finally le le finally
oh darling dem be say we no go get am
but baba don do am
finally le le finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
finally
asiko, asiko laye asiko
asiko laye asiko laye asiko
Random Lyrics
- broken vow – illusion lyrics
- ethan pakchar – together we can lyrics
- josie dunne – santa cruz lyrics
- misha (nl) – planga cartier lyrics
- eek-a-mouse – reggae music lyrics
- gangsta grammy – episode 5 lyrics
- kina grannis – gold lyrics
- pax 52 – wanna lyrics
- митя фомин (mitya fomin) – 200 лет (200 years) lyrics
- the real group – what are you doing the rest of your life? lyrics