azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sound sultan – hustle lyrics

Loading...

b+b+beat by big b
bagbe oshi
ori arale oshi

gbesi oshi
toripe ari osu

back then i go, everywhere dem see me
dem recognized my clothe
from the last time dem see me
right from the morning time
i hustle ’til won bere si lu agogo
omo, i waka from race course reach orile
so i go fit see bus, to ma gbemi straight dele o
o na, na, i waka, waka, waka
if to say the ground fit talk o
e go say

i hustle, hustle, hustle
see me here and see me there, i likе i’m double
omo, i hustle, hustle, hustlе
hustle until oluwa bless my hustle

plenty people don line up o
employment dey fired up o
dem say make you come sign up o
before dem go, go round up o
responsibility line up o
negativity call up o
personality and your dignity
say na so dem go end up o

i waka from race course reach orile
so i go fit see bus, to ma gbemi straight dele o
i waka, waka, waka
if to say my trouble fit talk o
e go say
i hustle, hustle, hustle
see me here and see me there, i like i’m double
omo, i hustle, hustle, hustle
hustle until oluwa bless my hustle

omu o wa ni oo
sheybi hustle yii, wa wo bi aso gbera ni oo?
wos, o boy white yen wo ti shey rag pelu more swag
ehn, ole kan kan, oye ko ye eh ba yen
shey ori, malo ole o
shey ori ole jade ola lo fe bless ee bayi
wa ma lo sepe o fe slow
e ma jara eeh, eh eh
oya hustle, hustle

race course, inside bus
won ri molla, ewepo
won ri ibadan, only label, only shirt
wear one clothe, won ji aro
won ri ikeja lori motto de oshodi
woni ikeja, woni oshod
woni ikeja, woni oshod
i hustle, i hustle, i hustle, i hustle
i hustle
(ty mix)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...