azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sound sultan – shut up lyrics

Loading...

[intro]
who be mumu? (eh)
abeg bounce like chicken comot for here
who no go know, no go know, no go know
(omo sharrap)
who no go, no go know, no go know
so you want me to believe you one more time?
who be mumu?

[verse 1: sound sultan]
situation is critical
dem turn our festival to foreign raro
see students for hospital
the parents dem dey pray make all their brains sit up
dem dey vex, as wild fire burn dem pikin
dem dey vex, say dem roast dem pikin like chicken
some dey cry, say dem pikin don die
dem dey cry dey ask baba god why
na mr. so so and so so come
english finishing start to dey form
him say im no suppose come at all
people just dey look am like ball
i tell am make e

[chorus]
shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man, mr. man, mr. man)
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (yarn well)
shut up, shut up, shut up, shut up
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man make you talk well)
[verse 2: sound sultan]
mr. man no yarn me any story, story
(i no wan hear again, na by force?)
nowadays, you wan dey
claim say na only you holy
(oya, oya, oya)
who no go know, no go know, no go know
(who no know, no know)
who no go, no go know, no go know
(who no go, no go know)
who no go know, no go know, no go know
(who no know, no know)
who no go, no go know, no go know
(who no go, no go know)
who no go know, no go know, no go know
(golden boy, no know)
who no go, no go know, no go know (hmm+mm)
who no go know, no go know, no go know
(yo! yo!) (mallam spicey)
who no go, no go know, no go know (tell ’em bouy)

[verse 3: mallam spicey]
which kind life dem dey live?
dem always like to yarn negative
want to pull a bad mind and dem ‘an pull a greed
me no like anything wey dey positive
big neck man see dem for corner
every day him dey yarn agbada
while the people in the ghetto, dem dey suffer
people in the ghetto, dem dey para
jackie+tie, tie man dey for tv
dey talk plenty grammar just to deceive we
i will do plenty road for you (omo, we know dem)
i will do plenty things for you (let dem talk)
you know what i’m saying? (talk well)
[pre+chorus]
who no go know, no go know, no go know
(who no know, no know)
who no go, no go know, no go know
(who no go, no go know)
who no go know, no go know, no go know
(who no know, no know)
who no go, no go know, no go know

[chorus]
shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man, mr. man, mr. man)
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (yarn well)
shut up, shut up, shut up, shut up
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man make you talk well)

[verse 4: sound sultan]
na you dey first sing nationally anthem
all the talk you dey talk, you no mean dem
promises wey you talk, you no do dem
problem, problem na im full our system
mr. man no yarn me any story, story (lai lai)
nowadays, you wan dey
claim say na only you holy
mr. man no yarn me any story, story
nowadays, you wan dey
claim say na only you holy
nigeria is 48
nothing’s done and the people suffocate
so, please, mr. head of state
na when all my people go fit celebrate again?
[pre+chorus]
who no go know, no go know, no go know
(who no know, no know)
who no go, no go know, no go know
(we no know o)
who no go know, no go know, no go know
(who no know, no know)
who no go, no go know, no go know

[chorus]
shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man, mr. man, mr. man)
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (yarn well)
shut up, shut up, shut up, shut up
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man make you talk well)
shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man, mr. man, mr. man)
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up (oya yarn well)
shut up, shut up, shut up, shut up
shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
(mr. man make you talk well)

[outro]
now, the moral of the story is
if you don’t have something good to talk
shut up o!
na by force?
okay, maybe you can whistle
just in case you want to use it
haha, ok
let me talk well
you think say because you be oga
you go dey talk anyhow
shut up!
jay sleeky
sound sultan
ss4, mallam spicey representin’
please tell him shut up
tell your neighbour shut up if him no get better thing to say



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...