sowa feat. alabi unfiltrd – state of mind lyrics
hmmm
uh+uh+uh+uh+uh+uh
uh+uh
sowa bursting the speakers uh
oshe oh
woah+uh+uh+uh
woah+uh+uh+uh
yeah!
mó mà fàràbàlè when i make my pay (fàràbàlè)
everyday gon be a holiday
mí ófè bò sí òwò àyè
óluwà lón shó mí for my lane
ninty nine problems wey i get!
but e no dey be like problem e dey be like say na levels
cause i know say i go jump and pass
no go dey reason say na me do pass
na me do
uh+uh+uh+uh
uh+uh+uh
loose my way can′t eh
defence mí kampe
ah+ah+ah+ah+ah+ah+ah+ah
uh+uh+uh+uh+uh+uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah+woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
óbàfèmì i keep it hundred with you
all of my people for street dem know say me i am cool
twenty four seven me i dey on the road dey cruise
and me no fit lose
cause i know say many people got my back
eja nla last born oluwafinest
just to mention a few, cause me i feel high now
take me high, me just finessing
uh+uh+uh+uh
uh+uh+uh
loose my way can’t eh
defence mí kampe!
ah+ah+ah
uh+uh+uh+uh+uh+uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah+woah
woah+woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
die with your property oh
Random Lyrics
- genix – your destiny lyrics
- treebound story – on the rocks lyrics
- air janny – thermtec lyrics
- yung playboik & luhh jay2x – relations lyrics
- kazimoretti – raven lyrics
- lil eyes – ride or die lyrics
- climber – integration! lyrics
- phantom elite – inner beast lyrics
- k.o.g the scapegoat – comfortzone lyrics
- cloudsize – не больно (doesn’t hurt) lyrics