azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sparrow – personal lyrics

Loading...

put you on a call, the very first thing say na you i go call

put you on a call, the very first thing say na you i go call o

you i go call, say na you i go call o a, you i go call

[verse 1]

make you just send me text anytime you need me i go fast come around, i don tell you before

i go stop everything, just to dey by your side, i go scatter the town, i go break all the law o

[hook]

girlfriend i wanna take you personal, i wanna be the one wey the make you smile

hold you tight, never go far away, i wanna take you home be my ride or die

singular, plural, girl we be thesame

i the see b-tterflies (up) when you call my name (down)

if i no make you mine, wetin i go gain??

i the see sun for night (up) i don go insane (down)

put the ring for your hand i go give you two two, where you dey go, me i want follow you

see the flower for my hand i go give you too too, where you dey go, me i want follow you

[chorus]

go there….

i for like to

go there….

i want follow you

go there….

am addicted

oh yeah….

make i follow you

[bridge]

right now o, carry okada, pull up in a porsche we will soon be like that

right now o, chop ofada, pull in the church, we will soon be like that

i want go, want go far away, i for like o, make you be my bae, put you on every night and day, to the sky o, i will take you there

i want go, want go far away, i for like o, make you be my bae, put you on every night and day, to the sky o, i will take you there

[verse 2]

girlfriend i wanna take you personal, i wanna be the one wey the make you smile

hold you tight, never go far away, i wanna take you home be my ride or die

singular, plural, girl we be thesame

i the see b-tterflies (up) when you call my name (down)

if i no make you mine, wetin i go gain??

i the see sun for night (up) i don go insane (down)

put the ring for your hand i go give you too too, where you dey go, me i want follow you

see the flower for my hand i go give you too too, where you dey go, me i want follow you

[chorus]

go there…

i for like to

go there….

i want follow you

go there….

am addicted

oh yeah….

make i follow you

go there…



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...