speezy wyhll – bundle lyrics
(intro)
yeah yeah yeah, go
you know how it goes
wyhll, 775 n+gga
(chorus)
now everywhere i turn to
motherf+ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n+ggas wey dey humble
put calls dem go comе through
now everywhere i turn to
mothеrf+ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n+ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah
(verse)
put calls dem go…
got to hustle majorly
street e no dey favour n0body
only n+ggas wey dey gbe body
akoi grace, akoi mercy
akoi favour, akoi blessings
make i no go dey relent oh
i gotta make it on my end oh yeah
i get billing wey dey pend oh
so a n+gga gotta spend oh, anyhow
me i gass dey i gass dey ehhh
me i gass hold my side make n0body go revise me
ahannnnnn
(chorus)
now everywhere i turn to
motherf+ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n+ggas wey dey humble
put calls dem go come through
now everywhere i turn to
motherf+ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n+ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah
(outro)
put calls dem go come through for you
Random Lyrics
- aidanbrowntbd – the difference (alternate version) feat. grieved inferno lyrics
- deep green – rwds freestyle lyrics
- tay walker – 25had, pt. 1 lyrics
- kir 01′ – shine lyrics
- co lee – elmebaj (bonus track) lyrics
- 2oodark – black cats are just suicide victims who never found hope lyrics
- скриптонит (skryptonite) – танцы (dances) lyrics
- jacarandas – concreto aparente lyrics
- rola saad – yana yana | يانا يانا lyrics
- sans roi – no turning back lyrics