srkii nadi – many things lyrics
i gat many many things i want do to you
for your love you know me na fool
call me if you sey you dey do
i gat many many things i want do to you
ummm ahhh
kilode fimile me
you no dey when she do me do me
nothing wey go cool me cool me
me wey don dey miss her truly
i know you no be mine
but you know me no mind
she told me that’s no time
she do me like she get me for mind
then she got me star struck with her smile
how can i be your man baby
anything you can try tell me
can’t you see that you fine baby
then shе got me star struck with her smile
shеy they say they get money
shey they say they get raba
when we pull up but they no dey
na you wey dey owe opay
shey they say they get money
shey they say they get raba
when we pull up but they no dey
na you wey dey owe opay
i gat many many things i want do to you
for your love you know me na fool
call me if you sey you dey do
i gat many many things i want do to you
ummm ahhh
soundtrack sweeter than fanta
coco cola bottle body
she the type of the girl you do breakfast in bed
she made my bed rock
she do me coni coni
but na she cured my konji
she do me like she get me for mind
then she got me star struck with her smile
how can i be your man baby
anything you can try tell me
can’t you see that you fine baby
then she got me star struck with her smile
shey they say they get money
shey they say they get raba
when we pull up but they no dey
na you wey dey owe opay
shey they say they get money
shey they say they get raba
when we pull up but they no dey
na you wey dey owe opay
i gat many many things i want do to you
for your love you know me na fool
call me if you sey you dey do
i gat many many things i want do to you
Random Lyrics
- dymcore – вночі і вдень (vnochi i vden) lyrics
- cian ducrot & ella henderson – rest of our days lyrics
- matt the electrician – friends lyrics
- tiwi8 – superplayer lyrics
- dax – to be a man (remix) lyrics
- shadowpetr – stl lyrics
- 2015 matrix – the nights (originally performed by avicii) lyrics
- taylor swift – i know places (taylor’s version) lyrics
- the loonatics – stabbed in the heart lyrics
- philippe b. – the bass (club mix) lyrics