starboy feat. wizkid & dj tunez – cover me lyrics
it’s kel p vibes
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
no forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
and when e happen, make you enjoy this life, say na one life
yeah yeah
and when the journey bin dey start
dem go look, dem go dislike
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
you got to know what the music do to me
she say, na the music make her fall for me
she say, my music got a hold on her
she say, my music got a hold on her
this life wey you see, fit make you pai now
life dey, wey money can buy now
i don tey, i don tey, i don try now
no be everything you see for life, you yan now, woo
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
mix monster
Random Lyrics
- polysics – white snake lyrics
- yellow matter custard – you can’t do that lyrics
- nacho vegas – la rumba del sabor amargo lyrics
- trc – we bring war lyrics
- myylo – i can’t help but look lyrics
- ronpe99′ – federal lyrics
- adriano celentano – ja tebia liubliu lyrics
- diana ah naid – i don’t think i’m pregnant lyrics
- the irish rovers – rhymes and reasons lyrics
- uni x – intro lyrics