azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

starry twk - save my soul lyrics

Loading...

[intro:]
oh my…
oh my god!

[hook:]
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…

[verse 1:]
lucifer dey ask how far
i look god to give answer
i need answer
i dey hear better days ahead but still yet i dey shout god abeg
omo! no raba, but no wahala
i go make am insha allah
i go hammer!!!
many things on top my head, depression time i go to bed

[chorus:]
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
ahye ahye ahye
i dey wait for blessings wey dеy come from above (from above)
baba abеg save my soul
baba save my soul
[verse 2:]
normally i no be s+d+st
but crying competition i no need practice
i don high on top caprison
tears on my face but i get happy soul
somebody help me
i don forget say n0body send me
inspiration no come, i for sing reggae
joy is coming but i dey see shege
as you can see, i get plan c
i dey see wetin you no see
i no know wetin worry me
(ahn hum bamu ahn ahn hum bamu)
i no get shishi i for call sisi
i dey moshalashi, i dey hear waasi
i no know maybe o wo ori mi
(ahn hum bamu ahn ahn hum bamu)

[chorus:]
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
ahye ahye ahye
i dey wait for blessings wey dey come from above (from above)
baba abeg save my soul
baba save my soul
[hook:]
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…

one mind global ent



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...