t.ollyvar – truds lyrics
when you telli truth dem go talk say you lie
i don’t know
when you con dey lie, dem go say na truth o
see i don’t know o
if you like ride, like range rover
or you swing yourself, likey jangilova
them go still no believe you
when i tell my truths eh
why you no believe
why you no believe
why you no believe
when i tell my truths eh
why you no believe
why you no believe
why you no believe
that i’m falling for you o baby
that is all my assurance for you o
say becos i fine
no mean sey i lie
say becos you fine
no mean sey you try
baby hold my hand, walk let’s go o
baby don’t stay faraway
why you no believe me
why you no believe me
why you no believe me
when i tell my truths eh
why you no believe me
why you no believe me
why you no believe me
fine girl… no mean say she getti bobo
fine boy…. no mean say he getti girshie
gucci gucci yeyeye … no mean say he getti money
oloopa o, no mean say e getti uniform
(extras)
t.ollyvar eh
(extras)
when i tell my truths eh
when i tell my truths oh no no
when i tell my truths eh
oh ohhh oh ohhhh
why you know believe
Random Lyrics
- zafer peker – yalan aşk lyrics
- ellie holcomb – stronger lyrics
- daturahill – 187 lyrics
- fatima al qadiri – shanzhai (for shanzhai biennial) lyrics
- dyp – rainy day flow lyrics
- nathan james – contain myself lyrics
- gian delos reyes – late night lyrics
- obada – dalemt rohy | ضلمت روحى lyrics
- fedrop – abandoned beach lyrics
- wtdpg – a cada toque lyrics