tar1q – bad intentions lyrics
[verse 1]
girl i need one dance but you know it takes two to tango
you like to burn trees turn my house into a band oh
pepper all the girls dem your body na atarodo
5foot10 but you right yes oh i dey feel like loko
[pre+chorus]
i no be that kind boy wey go give you love wey get plenty comma
i no you want some love and i know say you fit to handle pana
only you freeze my summer
crossing all of my border
all my body don weak like felele
[chorus]
i no come with
bad intentions, bad intentions, bad intentions
body like kate henshaw, kate henshaw, kate henshaw
i no come with
bad intеntions, bad intentions, bad intentions
body like katе henshaw, kate henshaw, kate henshaw
[verse 2]
i like girls die like girls too
i like girls die fly girls too
free your mind girl you should let me hold you down
oh iga ebu madu
[pre+chorus]
i no be that kind boy wey go give you love wey get plenty comma
i no you want some love and i know say you fit to handle pana
only you freeze my summer
crossing all of my border
all my body don weak like felele
[chorus]
i no come with
bad intentions, bad intentions, bad intentions
bod like kate henshaw, kate henshaw, kate henshaw
i no come with
bad intentions, bad intentions, bad intentions
body like kate henshaw, kate henshaw, kate henshaw
Random Lyrics
- frossy (rapper) – stfu lyrics
- абу (abu) (rus) – руки в руки (hands in the hands) lyrics
- t-cloud – turn it up lyrics
- nellyy chris – preced brands lyrics
- the gallery (goth rock) – freezing lyrics
- lil careca – eu amo pornô lyrics
- zxtr – homesick lyrics
- jimmy winchell – new frontier lyrics
- fiction of the future – fade away lyrics
- max valenzuela – revenge lyrics