azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

teefreeze – no pressure lyrics

Loading...

verse 1

oh no pressure for me ooh
steady on my grace light
till i see visions

i pray for grace
like seasons wey i no see oooh

all season
am on my knees oooh
for good deeds to to come by me ooh
uplift me jah only

i no fity posé so i humble myself
no go vex
i no come ge person wey go fight
so i humble myself

i no too get so i humble myself
maloku
malojo paipai
so omo make you humble yourself

ahahah
no pressure
no pressure
no pressure
no pressure from me
no pressure
no pressure
no pressure
ahahha
no pressure

verse 2

i don’t feel no pressure
i don’t need depression
i don’t want the tension
them wan run me speed
am like fck the pressure

i don’t call on my dealer
no
i don’t text back madina
no more
i just seat in my villa
oh
tell the maid to serve me some dinner
oh

ahhaha inna platter plate
plat it for me with some fanta pls
they know that me am ah farmer
na me dem dey underrate

inna platter plate plat it for me
with some fanta pls
they know that me am ah farmer eh
need no karma
no ahahah
choros

ahahah
no pressure
no pressure
no pressure
no pressure from me
no pressure
no pressure
no pressure
ahahha
no pressure

bridge

better come correct
better come correct
cause you fit collect

better come correct
better come correct
cause you fit collect

better come correct
better come correct
cause you fit collect
ahhhahaha



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...